Naija Music

MP3: Rudeboy – Focus


MP3: Rudeboy – Focus

Download MP3: Rudeboy – Focus Mp3

Download “MP3: Rudeboy – Focus MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps Music Only on Vevotrend.com

Download Latest Music mp3 & Videos MP3: Rudeboy – Focus.  Rudeboy drops this impressive tune titled “Focus“.

this song was released in 2022

Listen and Download below.

MP3: Rudeboy – Focus

Watch Visual Below.

Download MP3: Rudeboy – Focus 

MP3: Rudeboy – Focus  Download

Lyrics Rudeboy  –Focus

Rudeboy- Focus Lyrics

Gimme the lighter
Me wan choke up some hookup the piper
The reason why I no dey like to fight a
Cos I dey focus focus focus focus
Cos I’m a survivor
And the thing be say I no
No time for busybody
I don soji hyper
I dey focus focus focus focus

They say she say that I say
While they keep talking I’m getting paid
They say she say, that I say
I no give a damn at all
Me no want no drama
Me no like wahala
Me just wanna catch me fun give me the lighter to smoke up for corner
Me no want no drama
Me no like wahala
Me just wanna catch me fun give me the lighter to smoke up for corner

That’s why me say
Again again,
Again na dem dem
Again again
Again I no send dem
I dey mind my business
I dey do my business
Again again
Again na dem dem
Again again
Again I no send dem
I dey mind my business
I dey do my business

I be oversighter
I see the vision looking very brighter
No matter what me do Dem go criticize a
But I dey focus focus focus focus
So if you wan blow ( focus )
If you wan chook (focus)
And if you wan go the place you wan go
But in case you don’t know
Omo if e don show
So
Focus focus focus focus

They say she say that i say
While they keep talking I’m getting paid
They say she say, that I say
I no give a damn at all
Me no want no drama
Me no like wahala
Me just wanna catch me fun give me the lighter to smoke up for corner
Me no want no drama
Me no like wahala
Me just wanna catch me fun give me the lighter to smoke up for corner

That’s why me say
Again again
Again na dem dem
Again again
Again I no send dem
I dey mind my business
I dey do my business
Again again
Again na dem dem
Again again
Again I no send dem
I dey mind my business
I dey do my business

They say she say that I say
While they keep talking I’m getting paid
They say she say that I say
I no give a damn at all
Me no want no drama
Me no like wahala
Me just wanna catch me fun give me the lighter to smoke up for corner
Me no want no drama
Me no like wahala
Me just wanna catch me fun give me the lighter to smoke up for corner

That’s why me say
Again again
Again na dem dem
Again again
Again I no send dem
I dey mind my business
I dey do my business
Again again
Again na dem dem
Again again
Again I no send dem
I dey mind my business
I dey do my business

Subscribe to MX TV

Do you find Vevotrend useful? Click here to give us five stars rating!

Leave a Comment