Naija Music

MP3: Teni – Hustle


MP3: Teni – Hustle

Download MP3: Teni – Hustle Mp3

Download “MP3: Teni – Hustle MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps Music Only on Vevotrend.com

Download Latest Music mp3 & Videos MP3: Teni – Hustle.  Teni drops this impressive tune titled “Hustle“.

this song was released in 2022

Listen and Download below.

MP3: Teni – Hustle

Watch Visual Below.

Download MP3: Teni – Hustle 

MP3: Teni – Hustle  Download

Lyrics Teni  –Hustle

Teni Hustle Lyrics

I wan talk my mind o
For anyone wey fit relate o
Ri-di-mah-kool-a-yooo
(Rii!)

Sometimes it feels like success is a trap
And sometimes it feels like people don’t understand
‘Cause the pressure plenty and the expectations high
Even your day ones wey suppose get
Your back sometimes day ones dey fight

And everybody has an opinion
On how you suppose live your life
And even people wey suppose to show you the way
Na the people dey backbite

No be pride, no be ego
Sometimes I gas change my mind
Sometimes I gas dey behind
Sometimes I will have to say no
Sometimes I gas pour water on top my head
Make this pressure no drive me insane o
So if you see me outside and I no greet you
No vex baba, my head e full o
And baba you know the level

Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye ah)
Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye ah, aye aye oh yeah)

This hustle can be so overwhelming sometimes
No add your own join my own
I gat so many things I dey reason
No bother me o
Wo ni iru pala pala wo gan gan leleyii
Ki lo se t’eni kan o se ri o
‘Cause family go call, enemy go call
I don’t know who is who

No be pride, no be ego
Sometimes I gas stay away
When I have nothing to say
Sometimes I will have to say no
Sometimes I gas pour water on top my head
Make this pressure no drive me insane o
So if you see me for show and I no greet you
No vex baba, my head e full o
And baba you know the level

Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye oh)
Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye ah)

Of course, of course
Them say Teni pompous, yeah
‘Cause I put myself first
Whoa, they say Teni pompous, yeah
Yeah it’s all love, all love, brother, yeah, it’s all love
Whoa, it’s all love, my brother, it’s all love
And I’m good with it

Subscribe to MX TV

Do you find Vevotrend useful? Click here to give us five stars rating!

Leave a Comment